Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin 'Daniel D Third' inside United States.
Now Bangalee don release the Tracklist to im new Album wey im title "King-Don-Come." And im colabo with Harrysong and Wande Coal inside the album.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Tonto Dikeh and her Husband end their marriage after Tonto papa return Bride Price.The traditional marriage between Nollywood actress Tonto Dikeh and Olakunle Churchill don end kpata
Musician 9ice don dey on a wavy level as im surprise us with dreadlocks hairstyle.Naija musician, 9ice, don surprise us with im new hairstyle, e be like say the guy don join bad gan
ConversionConversion EmoticonEmoticon