Actress,
Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but that one no stop
Churchill to wish im wife Happy Birthday.
Olakunle Churchill enter im instgram page, post picture of
Tonto Dikeh and their pikin, con celebrate her day, but the guy disable im comment.
E be like say im dey avoid bad mouth from Naija people.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fela Durotoye celebrate im 46th Birthday today, share photos wey go mek you get crush ontop im matter.Motivational speaker/author, Fela Durotoye just celebrate im 46th birthday today.
As he be, im
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
Ubi Franklin write down words, wey go melt your heart, as im wish Lilian Osoro Happy Birthday.Ubi Franklin enter im Instagram, con wish im wife, Lilian Esoro happy birthday today.
Ubi Frank
ConversionConversion EmoticonEmoticon