Naija singer
Obiorah Obiwon enter 40 years today.
Joy just full the guy face as im bless one today, the singer enter im Instagram, con post picture wey go mek all the girls run follow am.
Happy Birthday!!!
See below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
We don wait tire to see Cobhams Asuquo Album "For You" oya see the album list wey im release.Cobhams Asuquo wey be Award-winning producer, musician and songwriter, don release im tracklist, fo
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don JazzyNigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
ConversionConversion EmoticonEmoticon