Davido Baby Mama, wey be
Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM, dey claim fineboy.
So, naso she take hole
Davido tight based on 30billion lolz, how she take dey know broke boys sef?.
Eh oo, Sophie enter her Snapchat con write;
“I get mad when broke guys dm me. No seriously like are you lost? I’m busy pls. Who find boy epp? Abeg shift”
Sophie, just launch her YouTube channel con still promise her fans say she go bring mek sense content wey go yab all the broke guys.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
Tiwa Savage photos mek men eyes fall, as she slay for the cover of Parallel Magazine Special Edition.Award-winning singer, wey be Tiwa Savage, nayim cover Parallel Magazine special edition like her hu
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
ConversionConversion EmoticonEmoticon