Today
HushPuppi share photo of Dollar for snapchat as im board First class plane, con show us im Pass Port "RAY"
So the Malaysian-Based Nigerian big Boy con yarn us why im post the pictures of the passport.
“I put my passport so una no go steal the picture like uncle bla bla and auntie bla bla.”
Well we don always know who im dey blast. as na
Kcee and
Oge Okoye, im dey refer to.
People been blast
Oge Okoye some weeks ago, wen im thief
Kenyan Moore picture of Dogs, dey claim say na her own for Instagram.
While
Kcee, thief picture of another person bag of dollars say nayim own.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
Covenant University, don suspend 200 student, for sey dem no attend the school Easter program.Dem don suspend 200 students wey dey the Covenant University, Ota, Ogun state, for say dem no atten
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
ConversionConversion EmoticonEmoticon