Naija musician,
9ice, don surprise us with im new hairstyle, e be like say the guy don join bad gangs *winks *
9ice wey been yarn say no be by force to marry, share this picture for im Instagram page.
Read wetin im write bellow.
Living Being Thank God Is Friday🔥🔥🔥The amazing photographer @mrarilabadi wave🌊🌊🌊
Wetin you think ontop 9ice new style?
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
#PhotoOfTheDay: Oni bread wey turn Model Olajumoke Orisaguna, mek sense for new photos.Olajumoke Orisaguna, wey celebrate her one year anniversary, some days ago, as she mark one year we
FalztheBahdGuy ft Richard Mofe-Damijo, Jide Kosoko & IK Ogbonna For New Music Video for “Baby Boy” As he be, Falz no dey waste time, to mek sure say, im dey up im game, inside Naija Music.
Yea naxo
G world wide acts SugarBoy don set to release im Debut Album wey im call “Believe”G-Worldwide Entertainment dancehall artiste Sugarboy, don announce im plan to release im debut albu
ConversionConversion EmoticonEmoticon