Hmmm,
Tonto Dikeh don carry another matter put for ground, wetin you think, na another war between her and
Churchill?
The actress share picture of herself wey dress like man, for her pikin school fathers day cerere.
E be like say, she done pursue Churchill as the real papa of the pikin, as she dress like papa.
Tori say her husband Churchill never use eye see the pikin since their married gbege.
Read wetin she post for Instagram
“JUICY MAN’s(KINGY) School father’s day celebration today.. I Showed Up For my Son.. #PROUD MOTHER #KINGTONTO #KINGY #CHAMPIONS #I AM BLESSED #I AM A WOMAN,I AM STRONG,I AM BLACK AND I AM PROUD OF THESE..”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Toyin Abraham new movie ‘Alakada Reloaded’ don mek N50m inside Naija cinema for the first week.32 years old Nigerian Actress, wey be Toyin Abraham‘ don yarn say her new movie ‘Alakada Reloaded’
4 things you need to do, in case you catch your bae or boo, dey touchlight another person for backyard.If you catch your Bea or Boo, dey eye or torchlight another person for backyard, the way you react,
ConversionConversion EmoticonEmoticon