As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress,
Moji Olaiya dey shelle inside LTV Blue roof for Ikeja.
Her body go enter Naija today, for her burial wey go shele tomorrow morning for Ikoyi cemetery.
People wey show face for this tribute na
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Instagram turn upside down as Business Coach Steve Harris tell followers say mek dem be like Bobrisky.Business Coach Steve Harris Post for Instagram about Bobrisky and e don dey trend for Instagram.
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
Tonto Dikeh disown Churchill Olakunle as the papa of her pikin, as she dress like man for her pikin father's Day cerere for school.Hmmm, Tonto Dikeh don carry another matter put for ground, wetin you think, na another war bet
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
ConversionConversion EmoticonEmoticon