Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant,
Thin Tall Tony wey dem evict, don come out dey support her husband, even as
TTT touch light im fellow contestant Bisola, for the BBNaija 2017 house.
Read wetin she write below..
"Thanks to everyone who voted and supported Thin Tall Tony. May God bless you abundantly. Despite all that might have happened, Anthony is an amazing Husband and father. Oya Thin Tall Tony come and babysit. I have tried".
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Paul Okoye of Psquare celebrate 3rd year wedding anniversary with im wife Anita..Paul Okoye of Psquare and im beautiful onyinye, wey be Anita, celebrate their 3rd year wedding anni
Check out five things you no know about our #MCM Harry Song.Our #MCM Land ontop the samakwe crooner Mr Harry Song
Harry Song, na Nigeria singer, so
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
#bbnaija Thin Tall Tony wife, share big Five facts about TTT, after TTT deny her, say im never marry.As he be, Big Brother Naija housemate, Thin Tall Tony, dey enjoy im self with fellow housemate, Bis
ConversionConversion EmoticonEmoticon