Some days ago, former Big Brother Naija housemate,
Gifty, share some mek sense photo, wey dey mek boys eyes fall for Instagram, after she yarn say, she get some project wey she won open.
And now she don open her official website wey be
www.giftypowers.com.
Gifty yarn say this website na one of the many projects, wey she get.
According to her team, dem say more project dey come, and dem go open dem, for the coming weeks.
Read wetin she yarn..
“I dare to say I am a movement and www.giftypowers.com is a platform where my followers can keep up with me like they’ve been doing on my social media pages. I don’t only want to be remembered as that girl from Big Brother Nigeria, I also want to be known as a game changer, a role model, and as an inspiration to every young girl out there. I want to use this platform that God has given me to touch lives and spark a change.”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“I Am NOT your Role Model. I am just a 25 year old" Burna Boy tell fans wey claim am as role modelBurna Boy don react to some fans wey dey claim say, im be their role model, but the Dance hall Sing
Reekado Banks drag DJ Xclusive enter Twitter after im claim say DJ no giveam respect.E be like say Reekado Banks and DJ Xclusive go chuck leg for the same trouser, after banks claim sa
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo.And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
#bbnaija : Nigeria people seriously bash T-Boss sister after she yarnn say, Naija people na racist.Wendy, wey be Tboss sister, enter Instagram,, con yarn say, dem suffer from racism, wey be "i know
ConversionConversion EmoticonEmoticon