And our MCM land ontop the 55-year-old actor
Richard Mofe Damijo.
As he be,
Richard Mofe Damijo, na one of the men wey still stand gidigba for the Naija Nollywood since, im play "
Check Mate" where im for art as Segun Kadiri inside the early 90s.
Before im art "
Check Mate", im been art for the 1980 TV series wey dem call "
Ripples".
RMD don art plenty mek sense film for the Nigerian movie industry.
So we say mek wey nack una, five major things wey una need to know about the veteran actor.
1) Dem born the 55-year-old actor inside Warri.
2)
Richard Mofe Damijo been work as reporter. Him work with Concord Newspapers and Metro Magazine.
3)
RMD been marry
May Ellen Ezekiel, wey dem know as MEE. as na She host the popular talk show ‘MEE & You’.
4)
Richard Mofe Damijo na lawyer. im study Law for University of Lagos.
5) Im get im first degree inside Theatre Arts.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Congratulobia Runtown And im Girlfriend, Selena Leath don release their first pikin, Baby Boy!!!Nigerian singer, songwriter and producer, Runtown and im American based girlfriend, Selena Leath, d
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.AS he be, DMW Singer, Mayorkun, don do something wey mek everi body dey talk for social media, afte
ConversionConversion EmoticonEmoticon