Talk talk person, to presido
Buhari,
Femi Adesina, yarn say, Presido Mouhammadu Buhari go win again, if im contests for another presidential election.
As he be, many Naija people, don dey para, sake of say, dem vote for
Buhari, because of the hardship wey dey ground so.
But
Adesina don come out, dey yarn say, the presido, don do well, and go win again and again.
Adesina yarn this one for Channels TV “Sunday Politics.”
Read wetin
Femi Adesina yarn, after dem ask am, if presido
Buhari fit win election today.
“That would depend on Nigerians, but if you ask me as an individual, I will say, yes, the president can win and win again and again,”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Femi Adesina don yarn say Presido Buhari call am today, and body dey shake am, sake of say Buhari call am.We don hear say, Presido Muhammadu Buhari don call Femi Adesina, wey be im special advise
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
Video: Gov Akinwunmi Ambode, don show us say im sabi play Table Tennis wella.Watch as Gov Akinwunmi Ambode show us im skills ontop table tennis for surulere.
Akinwunmi Amb
ConversionConversion EmoticonEmoticon