Microsoft Founder
Bill Gates, don come first for the fourth time again for Forbes 2017 Billionaires List, as im get net worth of $86bn.
Warren Buffett, wey be the chief of Berkshire Hathaway, come second with $75.6 billion.
Amazon founder
Jeff Bezos come third, while
Amancio Ortega from Spanish clothing retailer Zara come forth.
Facebook
Mark Zuckerberg, con come fifth.
Aliko Dangote still be the richest man for Africa, as im get 105 position for the list with $12.2 Billion.
As he be, billionaire population, don nearly reach 13 percent from 1810 to 2043.
U.S. nayim get plenty billionaires, as dem get 565 people wey be billionaire inside the country, and China come second with 319 billionaires.
Forbes yarn say na 195 new billionaires dey this world, and na Mainland China nayim get plenty of the new billionaires as dem get 76 of dem. U.S. get 25 new billionaires.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
McDanald yab Donald Trump as person hack their twitter account.This morning, bad gang, hack McDonald twitter page. The hacker con tweet, dey yab Presido Donald Tr
Reality star Kim Kardashian, yarn 20 serious things wey nobody know about her. Check dem out.Reality star and Business woman, Kim Kardashian, Yarn 20 things wey you no know about her.
The
British Singer Adele don finally comfirm her marrage to Simon KoneckiBritish Singer/Songwriter and Multiple Grammy Award Winner, Adele don confirm give us say, she don
You don hear about one hotel for Spain wey dey collect £100 from customers wey won touchlight sexdolls for one hour?One Barcelona hotel wey name na, Lumi Dolls, nayim we hear say dey collect money from costumers wey
ConversionConversion EmoticonEmoticon