Police don arrest the son of Nasarawa state governor,
Umar Al-Makura, wey name na
Khaleed, for say im use moto kill one
Ovye Amos, wey be JSS2 student, for Government Secondary School, Lafia on Sunday March 19th.
Tori yarn say,
Amos, been go buy battery for im torchlight, wen
Khaleed, con carry im moto waka come jam the small boy die.
Naso the Amos class mate dem, come out, do small we no go gree waka yesterday, say this matter, dem must carry am up, and
Khaleed must enter police station for this badness.
The state Commissioner for Education, wey be
Aliyu Tijjani, don do eyahh ontop this matter, con say dem don already arrest
Khaleed.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"I was nobody before đ©đ©. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
âSoon, my family will upload my funeralâ SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
Recession wahala: 26 years old man kill imself for Niger state.One 26 year old man, wey name na Okafor, nayim we hear say, kill imself, as im hang imsef, for Rock
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
ConversionConversion EmoticonEmoticon