One 60 years old landlord, nayim dem catch for 4 pm on Sunday, as dem see am with woman head, and hand, wey im don slaughter for Muwo inside Ikoga Badagry.
As he be, today,
Toafeek Hassan, carry police enter where im for dey slaughter women, after dem catch am with woman head on Sunday, as im been yarn say dem come for 'spiritual cleansing.'
Police see part of the women, wey this bad man don cut anyhow, for the slaughter ground.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
"We go continue dey fight and gbege Corruption weather anybody like or not" actting EFCC Chairman Ibraham Magu.Acting Chairman of EFCC, wey be Ibrahim Magu, don cross im mind say, dem go continue dey fight and
ConversionConversion EmoticonEmoticon