1.2bn Dey Inside Gov Fayose Freeze Account



Report don come out, according to wetin Sahara Reporters talk say dey hear aproko from Anty-graft commision say dey freeze Fayose account sake of over N1.2billion him get for 2014 from the national security Adviser (NSA) Sambo Dasuki for him campaign.

Dey say Fayose collect the money from NSA wey him take bribe security official and people wey dey vote, so him go enter as gov the second time.
Dem con still say dey traced N500m wey dey deposite inside the account after him collect the money from the ex NSA officer.

As the matter dey go him bribe some Army, na the army dem self con coba Fayose as dey help EFCC find out about the issue
Dey con still say after Fayose win the election him deporsite money inside him personal account.

Previous
Next Post »

Featured Video