One Twitter user, wey username na (@kpeetee) yan this one today, about how the uncle to im Oga friend, die inside Lagos University Teaching Hospital (LUTH), because dem no see the official, wey hole the key to the room, where dem dey store the oxygen cylinder.
I wonder when Naija go change.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
ConversionConversion EmoticonEmoticon