As we dey talk,
Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey fly up and down say, pikin wey dem confirm say don die, and the mama wey her plencenta don scatter , con book surgery to comot the pikin, but say God bring the pikin back to life and the mama born wella after she jam
Apostle Suleman for the Help from Above Limbe crusade.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Dem don bann Zambian Police, say mek dem no marry any foreigners.Dem don bann Zambian Police , say mek dem no marry any foreigners, for security reasons.
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Fela Durotoye celebrate im 46th Birthday today, share photos wey go mek you get crush ontop im matter.Motivational speaker/author, Fela Durotoye just celebrate im 46th birthday today.
As he be, im
ConversionConversion EmoticonEmoticon