People seriously bash
HushPuppi for say im wear woman blouse.
The Malaysian-based Nigerian Big Boy, enter snapchat con bash people wey dey attack am for say im wear woman blouse.
Hush say na fashion, and nobody fit tell am wetin mek sense, or wetin no mek sense, and say this fashion don come stay gidigba.
Read wetin im post..
“Una aunty top no lost?? Cos una go see am for my neck this night. The trend is here, there’s nothing you all fools with no balls can do about it cos y’all care about what the society thinks, what people will say na why una bastards no get kobo, cheap ass bastards. Make I go iron blouse wey I go wear tonight."
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Instagram turn upside down as Business Coach Steve Harris tell followers say mek dem be like Bobrisky.Business Coach Steve Harris Post for Instagram about Bobrisky and e don dey trend for Instagram.
Congratulobia Runtown And im Girlfriend, Selena Leath don release their first pikin, Baby Boy!!!Nigerian singer, songwriter and producer, Runtown and im American based girlfriend, Selena Leath, d
Step mama lock and starve 3 children inside room after their papa travel.One Stepmama inside Kano state , nayim we hear say lock these three pikin inside one room for their
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
ConversionConversion EmoticonEmoticon