One Stepmama inside Kano state , nayim we hear say lock these three pikin inside one room for their house, dey pray say, mek hungry wire dem die.
The woman wey marry the children papa, nayim we hear say lock the children inside room, as soon as their papa travel enter another state.
God nayim save the 3 pikin, after some neighbors ear, hear about the matter.
As the matter be, Kano police don chuck eye inside the matter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
One twitter user tweet say, one senator son, touchlight 7 years old pikin for anus to death, scatter all her Organ.Pidgin News: One twitter user, wey handle na @fulannasrullah, tweet for tweeter say, one senator so
Police shot 500 level FUTA student Die, for one kulele we no go gree waka, wey dem do for im village.One 500-level student for the Federal University of Akure (FUTA), nayim we hear say police kill for
Funke Akindele husband JJC Skillz share the picture of the house where im for grow up, for kano.Pidgin News: Funke Akindele husband wey be Abdul Rasheed Bello aka 'JJC Skillz' enter im Inst
ConversionConversion EmoticonEmoticon