The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be
Olumide Bakare shelle today, inside Ibadan, Oyo State.
Im Family and friends dem, show face for the burial ceremony, as na to give the actor their last respect.
Olumide na beta actor wey Nollywood Movie Industry get, and im don art many mek sense film wey we go use rememberam.
The actor die last month after serious gbege with Kidney and respiratory wahala.
Actors wey show face for the burial na
Akin Lewis,
Jide Kosoko and many of dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
ConversionConversion EmoticonEmoticon