South African Music Award wey shelle on Saturday 27th May 2017, inside SunCity bring plenty south African celebs wey yarn about their cloth.
The one wey dey make us laugh na the cloth wey South African Dancer Skolopad wear.
She wear cloth wey open one of her leg reach her lap, con post like witch wey dey suck blood. Lolz
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Wetin you think say "N'abania" Flavour dey yarn with im two pikin? , oya check out the picture."N'abania" Flavour, share picture of im self and im two fine pikin, Gabrielle and Sofia, for I
See why Efe go Win the #BBNaija2017, as major celebs go die ontop im matter based on logistics.
Yes o, Major celebs inside Naija don show say dem go die ontop Efe matter. from AY to I Go Die, T
#BBNaija2017 winner EFE yarn how im take get the slang “Based on Logistics”
Tori been dey come out say BBNaija2017 winner EFE, thief the Based On logistics slags from another
Happiness catch Desmond Elliot as im wish im fine wife Happy Birthday.Lagos state House of Assembly member and actor, Desmond Elliot waka enter Instagram, celebrate im f
ConversionConversion EmoticonEmoticon