Ex-Abia State Governor, wey be
Orji Uzor Kalu, on Sunday, don yarn say Presido
Buhari health don dey mek sense, im still yarn say presido go come back to Naija before June 11th.
Kalu yarn this one give tori people inside Murtala Muhammed Airport, Ikeja, Lagos, Kalu say im visit London last week, unto say, mek im use eye, see how Buhari health matter be.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos/Video: Presido Muhammedu Buhari don Finally enter Naija today.President Muhammadu Buhari don enter Naija today Friday for about 7.40a.m.
After 51 days, wey M
PDP don enter big trouble as many executive members waka join APCPDP chairman and many executive members, don join APC, sake of the wahala wey the oga dem for PDP g
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
FG don announce June 26 and 27 as public holiday to mark Eid-el-Fitr.The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to
ConversionConversion EmoticonEmoticon