See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the staff wear different kind of school uniforms, as dem dey celebrate this ogbonge children Day, wey go shelle tomorrow, May 27th.
Sote the staff dem, form assembly line, as we dey do for secondary school, dem even kneel down inside the bank hall, to show say dem serious ontop this matter.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Serious fire gbege kill two children burn building reach ground inside river state.Two pikins nayim we hear say die this early mon mon, as fire gbege bring down one house for along S
ConversionConversion EmoticonEmoticon