Khloe Kardashian don finally yan us who dey toutouri her heart.
Now she tell is say im dey inside lovy lovy releationship with
Tristan Thompson.
She yan say, she love the Cleveland Cavalier basketball player like mad, as im dey put butterfly inside her belle.
After her devoice with
lamar Odom, we don dey see are with some guys like
trey song and
odell beckam jr.
But she yan say people must talk, if dem see her with guy.
Read wetin she talk
"
I feel incredibly clear and probably the happiest I've been in years.
When you're in love you definitely feel happy and healthy too.'It's such a great feeling that I have my happy back! It's from a genuine place and the most peaceful place I've been in for longer than I can even remember. I think maintaining this peace and happiness is my biggest goal for the new year.
Recently, I've pulled away a little. So much tough s*** has gone down in my family over the past year that I've removed myself from social media a bit more and focused on what's important in my life." She talk.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Kokomaster, D'banj and im wife don release their first pikin #DanielTheFirst.Oladapo Daniel Oyebanjo wey be D’Banj don release im first pikin "Daniel The First"
As he
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
Wetin you think say "N'abania" Flavour dey yarn with im two pikin? , oya check out the picture."N'abania" Flavour, share picture of im self and im two fine pikin, Gabrielle and Sofia, for I
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.AS he be, DMW Singer, Mayorkun, don do something wey mek everi body dey talk for social media, afte
ConversionConversion EmoticonEmoticon