Oladapo Daniel Oyebanjo wey be
D’Banj don release im first pikin "Daniel The First"
As he be, The Kokomaster,
D'banj and im wife
Didi Kilgrow, don dey stay for United State, and dem dey wait for the pikin to come out.
D'banj happy enter Instagram, say im don be papa oo, and im call the pikin Daniel.
But the thing be say, na last week nayim D'Banj wife born.
Read wetin im post for Instagram bellow.
“#KingDonCome 😇😇😇. The Christening of @danieldthird”.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
Watch as Mr Eazi fight for Dj Cubby love for im new music video ''FIGHT"Mr Eazi go fight for im love, as im release the official new music video, ‘Fight’.
The video fe
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
ConversionConversion EmoticonEmoticon