Serena williams 23 na Grand slam single Champion, 7 Australian Open champion, con be world no one again!!!
Serena Williams, don enter tennis history books again o. as she beat her elder sister
Venus Williams, for straight set, to Win her seventh Australian open and Open-era record 23rd Grand Slam title.
Serana, 35, win 6-4 6-4, she pass
Steffi Graf to lead for the Open Era.
Now American still dey number one for the ranking from German player
Angelique Kerber.
All this time, wey dem dey play, her boyfriend
Alexis Ohanian just stand one corner dey look.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Video: Gov Akinwunmi Ambode, don show us say im sabi play Table Tennis wella.Watch as Gov Akinwunmi Ambode show us im skills ontop table tennis for surulere.
Akinwunmi Amb
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
see pics:Portugal don carry the Euro champion for head after dey Win France 1-0
Eh EH Portugal don win France for their own house
As Portugal don be best loser, d
PSG don sign Brazil football star, Neymar from Barcelona, go payam £782,000 a weekParis Saint-Germain (PSG), don sign everi everi wey concern Brazil football star, Neymar from
ConversionConversion EmoticonEmoticon