Presidency don react to wetin Fayose accuse Aisha Buhari Of



Aisha Buhari don enter twitter dey shout kweke for Ayo Fayose head for say him accuse her of say she dey among does wey do Halliburton bribe  with US congress man William Jeffersson.

Yesterday Presidency con react to wetin Fayose talk say the Gov won fine attention for headlines say wetin him talk no mek sense at all.

Garba Shehu wey be the senior assistant to the president for media and publicity matter say FG for no reason Fayose allegation befor o, but say mek dey talk back so that naija people no go tink orderwise for ontop the lie.

Garba still say Aisha Buhari no get anything to do with the congressman William Jefferson wey dey convict for 2009

Previous
Next Post »

Featured Video