PDP don enter ontop the matter self for wetin dey go on between AIsha Buhari and Gov Fayose.
Beefing don
enter inside politics, first na Buhari Certificate wey PDP chuk mouth.
Now na fayose
and him allegation against Aisha Buhari. Read,( presidency don react to wetinFayose accuse Aisha)
Now PDP don
dey say Aisha dey capable to kill fayose.
Read tweets
ConversionConversion EmoticonEmoticon