International superstar, Rihanna waka enter won school inside Lilongwe, Malawi on Thursday Jan. 26th. She waka round the classroom and still met with the children.
She Enter Malawi for her "Clara Lionel Foundation".
She dey inside Africa, as she be ambassador for Charities Global citizen and Global Partnership for Education, as dey follow her partner with her foundation CLF
Rihanna nayim found CLF, for 2012 to honor her Grandmille and pille, wey names na
Clara and
Lionel Braithwaite.
She yan say, as she partner with Charities Global citizen and Global Partnership for Education, dem go join hand together mek sure many children inside Africa get better education.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
Mercy Johnson don pour praise ontop her husband as dem swear her in, as the SSA to Kogi State Governor Yahaya Bello Pidgin News: "Odi, I worship the very ground u walk on. Thank you for every opportunity, love,
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarnYesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page,
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
ConversionConversion EmoticonEmoticon