leader and Oga for the Indigenous People Of Biafra (IPOB),
Inamdi Kanu, don yarn say, former presido,
Olusegun Obadanjo go die, if im try to stop am or injure am.
Inamdi Kanu yarn this one on Thursday, for im house inside Ibeku, Umuahia, Abia State on Thursday, when im dey yarn with oga and chife dem, wey dey support IPOB.
The IPOB oga yarn this one, after
Obasanjo on Tuesday, yarn for one International Conference centre inside Abuja, where im for say, may Nigerias do everi evri to stop the IPOB campaign.
Obasanjo still yarn say, if dem no stop dem, the 1966 coup and other other things wey cause the civil war, fit shelle again.
Kanu vex reply the former presido say.
“I remember Obasanjo calling us names. They said we must eliminate Kanu and for those words coming out from his mouth, he is going to die,”
“I told Obasanjo that I have given instructions to IPOB should anything happen to me. Everything that comes from Obasanjo’s lineage will die the same day at the same time. It is a standing instruction to IPOB.
“Wherever they are, we will kill them ourselves at the same time, the same day, 12 noon, wherever we find them all over the world. I am not like anything they have seen before.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Presido Buhari don set to start work tomorrow Monday, March 13.As Buhari don enter Naija, after im don spend 51 days for medical vacation for UK, im go start
Certificate Wahala: Senator Dino Melaye don put N5bn sue ontop Sahara reporters head.Senator Dino Melaye wey be APC member for Kogi, today, don put N5bn sue ontop Sahara Reporters
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
ConversionConversion EmoticonEmoticon