We don catch
Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop.
As the matter be, the actress post in front of gate, as she wear one leopard gown, with her hip wey big pass before, but we notice say the gate self curve follow the hip.
Even small pikin go tell you say, this one na Photoshop.
This na the third time wey Oge Okoye, go trend for matter wey concern fake life.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband j
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
Girls eyes go fall, afte dem see this mek sense photo of Kcee.Nigerian singer, Kcee don release dope photo of im self, and this time, girls go run follow am.&nbs
ConversionConversion EmoticonEmoticon