Social media enter fire after this boy pose inside casket.
As he be, this picture don enter everywhere for social media and people don dey yarn ontop the matter, some dey wish the guy RIP while some dey blast the guy.
Wetin you think?
See people comments for FaceBook.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
Watch Video: Stephanie Otobo, don share original screen shot of her video chat with Apostle Johnson Suleiman.Stephanie Otobo, been yarn say, na she be the ex mistress of Apostle Johnson Suleman, wey be Genera
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
ConversionConversion EmoticonEmoticon