Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian girl, wey get six packs and biceps.
As the matter be, this picture don enter everywhere for social media.
The trainer yab people wey get pot belle, say dem just carry belle dey waka, say dem be,
“proud member of the PotBelly Association of Africa, PBAA”.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
Covenant University, don suspend 200 student, for sey dem no attend the school Easter program.Dem don suspend 200 students wey dey the Covenant University, Ota, Ogun state, for say dem no atten
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
ConversionConversion EmoticonEmoticon