OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.



Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say Im get multi-million naira rolex watch.


The Naija guy, wey dey claim woman, dey US as we dey talk so, for meet and greet, tour with im fans. Na their Bob for show us im Rolex watch, con yarn say e cost reach million of naira.

But Daddy Freeze, na person wey know wetin be real or fake, based on say Freeze like wrist-watch and im dey buy dem wella.

So, freeze see Bobrisky watch, con observe say na fake.

Read wetin freeze yarn bellow.

“I respect Bob a lot as I can see how far he has come and how well he has done for himself.
However, as a good friend of the brand and from the point of view of a customer, I can categorically inform you that this is not a #Rolex ~FRZ”




Previous
Next Post »

Featured Video