Norwegian government dem, for on Monday don carry wan bill say mek dem ban the full-face Muslim hijab inside all the schools, from nurseries to universities.
Dem say, this hijab no dey allow teacher teach well and student learn wella.
Dem still yarn say, if dam pass the bill teachers wey still do stubborn head wear hijab, go loss their job.
Na the Nkrsays minority government, wey dey with centers right conservatives and populist progress party, nayim carry this bill come out.
As he be France, Netherlands, Belgium, Bulgaria and German state for Bavaria don mek sure say people no wear full-face hijab for public place.
"
We do not want clothes covering the face in nurseries, schools and universities," these clothes prevent good communication, which is important for students to receive a good education."
Totjorn Roe wey be the Minister of Education and Research yarn for one statement.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
#bbnaija : Nigeria people seriously bash T-Boss sister after she yarnn say, Naija people na racist.Wendy, wey be Tboss sister, enter Instagram,, con yarn say, dem suffer from racism, wey be "i know
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
ConversionConversion EmoticonEmoticon