Nigerian rapper
Vico don threaten
Don Jazzy say im go drop diss track ontop
Don Jazzy head if the Mavin record boss, no work with am.
This tweet dey come after im blast US-Based singer,
Speed Darlington.
Vico, tweet this one give
Don Jazzy yesterday, dey tellam say im be big fan and im go like work with am.
As he be, Vico give
Don jazzy one-week to reply im tweet, or diss track go fall ontop the record producer.
E don tey wey we hear any song from
Vico, and he be like say im won enter market by fire by force this time.
But Don jazzy never answeram. and we no fit wait for Don answer.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
We believe say Don jazzy Mothers day message to im Mama nayim sweet pass.Yesterday na mothers day, and every body enter social, dey yarn how dem love their mama.
Oga Do
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
Comedian Basket Mouth yarn how social media dey affect relationship inside Naija and obodo.Naija Comedian Basketmouth enter im instagram page con yarn how social media dey affect relationshi
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
ConversionConversion EmoticonEmoticon