Oya wo! The YBNL oga don enter kitchen again, con Cook one make sense gbedu wey dey bust our kidney.
Young john wey be the wicked producer join hand bless this gbedu sef.
As e dey hot, waka enter IG ma you see as the matter dey go, as this hit still dey fire dey hot.
Oya listen and download DONT CARRY LAST #iOS18 by olamide below.
Download
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Check out five things you no know about our #MCM Harry Song.Our #MCM Land ontop the samakwe crooner Mr Harry Song
Harry Song, na Nigeria singer, so
FalztheBahdGuy ft Richard Mofe-Damijo, Jide Kosoko & IK Ogbonna For New Music Video for “Baby Boy” As he be, Falz no dey waste time, to mek sure say, im dey up im game, inside Naija Music.
Yea naxo
Upcoming singers gather round Davido new house for lekki dey show their talent.Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of Davido new house wey
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
ConversionConversion EmoticonEmoticon