Na wah oo, one woman, don ready to do anything to mek sure say, she break world record of biggest hips, after all the warning say she fit di...
Read More
Showing posts with label food. Show all posts
Showing posts with label food. Show all posts
Some people don forget the correct work wey water dey do for their body, oya check mek you see the betaness of water, for you life.
Water na one ogbonge thing wey everybody need, but we don observe say, some people no dey too t ake this water, as dem suppose take am. ...
Read More

International Food Blogger Jehan Powell go show face for the GTBank Food and Drink Fair – Oya Register Now for her Masterclass | April 30th & May 1st
International food blogger, Jehan Powell go show face for The GTBank Food and Drink Fair, as she go yarn all wetin she know as culinary adv...
Read More

Nollywood Actress Stephanie Linus don be Brand Ambassador for California Natural Foods Green Valley Oatmeal
Actress, movie director and producer, Stephanie Linus, just land new ambassador deal with Green Valley Oatmeal. The actress, wey rece...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)