Water na one ogbonge thing wey everybody need, but we don observe say, some people no dey too t ake this water, as dem suppose take am. ...
Read More
Showing posts with label Tips. Show all posts
Showing posts with label Tips. Show all posts
No Be Only To Talk, Na To Mek Your Talk Mek Sense: Tosin Ikuyinminu
No Be Only To Talk, Na To Mek Your Talk Mek Sense. Yes Oh, my people. I welicom una to our first edition for; Communication Yarn w...
Read More
Cancer of the Brain dey, and sometimes na phone dey cause am. check out these tips ontop how to use your phone.
Yes another tori don land o, and the yarn be say, phone dey cause cancer of the brain, and na radiation, as oyibo take put am, wey dey comot...
Read More

You don tire for your present love relationship? Oya check out the simple ways to end am.
No be watin you end be the koko, na how you take end am nayim matter. Breakup na one bad experience, wey you no won get, and we believ...
Read More
4 Things wey you need to know, about your future Bae or Boo before you jump enter any lovy lovy relationship.
Wetin be that make sense things, you dey fine for your future boo and bae body, to mek jollification full your relationship? We don loo...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)