Showing posts with label Gists. Show all posts
Showing posts with label Gists. Show all posts

Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon.

As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme. Tori wey dey fly up and down say, pikin wey dem conf...
Read More

Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.

Stephen Kigoma , na man wey survive rape. dem  rape am for one gbege wey shelle for im village inside the Democratic Republic of Congo for 2...
Read More

Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.

One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy use play play, dey give the bear food. ...
Read More

Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.

Activist and philanthropist Ukan Kurugh , yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, around 8am, for Ucha village Naka road insid...
Read More

See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.

One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, when she get serious accident, wey break he...
Read More

Featured Video