Showing posts with label Local news. Show all posts
Showing posts with label Local news. Show all posts

Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon.

As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme. Tori wey dey fly up and down say, pikin wey dem conf...
Read More

See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.

Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3 2017, go see the Lagos State Governor, ...
Read More

Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.

Stephen Kigoma , na man wey survive rape. dem  rape am for one gbege wey shelle for im village inside the Democratic Republic of Congo for 2...
Read More

Governor Ambode change to Oliver twist ask for another two Police Area Commands for Ikorodu and Badagry

Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode on Thursday don ask for another two Police Area Commands, say e go helep fine and gbag all the b...
Read More

Featured Video