Nigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the Mavin record boss, no work with am. ...
Read More
Showing posts with label Celebs. Show all posts
Showing posts with label Celebs. Show all posts
"My Body my money nah ur own o baby Aunty go sleep" Davido reply fan wey say she hate davido Die.
One Instagram user enter her page dey blast nonsense comot from Davido head yesterday, after she see one photoshopped tweet for twitter, wey...
Read More
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.
Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world. This one dey come after Nicki hola Wizkid for...
Read More
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.
Today, Nollywood Actor, Jim Iyke , post picture of imsef as im dey offload piss for side of road, where im for caption say. “Road trip ba...
Read More
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.
AS he be, DMW Singer, Mayorkun , don do something wey mek everi body dey talk for social media, after im yarn say im rent full Cinema inside...
Read More
Upcoming singers gather round Davido new house for lekki dey show their talent.
Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of Davido new house wey im just renovate for lekki. As the ...
Read More
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarn
Yesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page, con yarn how e dey doam if im no wear ...
Read More
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija.
All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out say, im yab the Federal government of Na...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)