Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.



Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after approko say im don die for Ghana, where im for go art film.


As the matter be, the aproko say Ramsay suffer internal bleeding after im fall from one building inside one movie set for Kumasi.

The actor yesterday yarn say na lie o, say im still dey kamkpe, as im post one picture of AY, and 2face after dem confirm dem as brand ambassadors for Western Lotto.

See people comment below.





Previous
Next Post »

Featured Video