Pump attendant, turn Manager
As he be, Attai @Dacosta9110 tweet don enter every where for twitter after im post before and after of im self. as im be Pump attendant for 1999 and now 2017 im be Finance Manager.
Read wetin im write
"Your sincerely as a Pump attendant in 1999 and as a Finance Manager in 2017. Don't give up on your dreams."
My brother, anything wey you dey do, do am well, and no give up, until you get wetin you dey fine.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
"We go continue dey fight and gbege Corruption weather anybody like or not" actting EFCC Chairman Ibraham Magu.Acting Chairman of EFCC, wey be Ibrahim Magu, don cross im mind say, dem go continue dey fight and
ConversionConversion EmoticonEmoticon