Actress, movie director and producer, Stephanie Linus, just land new ambassador deal with Green Valley Oatmeal.
The actress, wey recently sign deal with California Natural Foods, go represent the brands inside Africa.
Stephanie yarn say, she dey happy and dey honor, to get this deal, say she go mek sure say, she promote the brand, ontop health and nutrition matter inside Africa, base on how her power take carry her.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
Billionaire Mike Adenuga son, Paddy Adenuga give all the ladies wey dey enter im DM subtle message.Billionaire business man Mike Adenuga son wey be Paddy Adenuga get message for the ladies.
Pad
Comedian AliBaba and im wife celebrate their wedding anniversary with throwback pictures.Ace comedian, wey be Alibaba dey celebrate im wedding anniversary with im wife, Mary today.
Ali
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
ConversionConversion EmoticonEmoticon