Dey say Drake don buy im neighbor house for Hidden Hills California
According to wetin we use our ear hear, dey say Drake wey im real name na Aubrey Graham don buy him neighbor house for Hidden Hills California sake of say the neighbor don dey complain give police say drake dey disturb dem too much with loud music and im dey always dey through house party..
So Drake con say okkkk mek i buy the house. nayim drake buy the house for $3million he con turn the house to guest house.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
NewMusic Eva Alordiah- "To Self“.Rapper Eva Alordiah, don come out with this mek sense gbedu wey she call "To Self“.
Eva go rele
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
ConversionConversion EmoticonEmoticon