Men Rape 23 years old girl con give her igbo (hemp) Join for lagos



Olarewanju and wasiu as dey call dem Rape 23 years old girl inside Poko Bustop  area for Lagos-Abiokuta expressway.

The victim after the attack



This one shele for on the 28 of August 2016.
The Anty of this girl say as the girl no well she con tell her say mek she go house as dem dey pack  from their shop. but as the anty park finish reach house, dey con tell her say the girl never reach house o.

The Anty and the girl brothers con enter street dey look for her. as the matter be na 2 men wey dey pa everywhere for the area nayim rape this girl con still force her smoke igbo.

One name na Olarewanju Osinibi and wasiu.
As the brothers go look for their sister, this guys con comout dey brag say na dem give thier sister igbo smoke their sister.

Read wetin one of the brother talk
 “She said some men raped her. Two men now came out of the front of the house where I found her. One asked me what I was shouting about.""He said, ‘Because she was raped, is that why you will not let people ‘hear word’? Is she the first person that will be raped here?’ After all, I gave her Igbo (hemp) and she took it',"
 Na so one of the brother hole the one wey give her igbo smoke, wey name na Olarewaju Osinibi for trouser on till police waka come. while Wasiu tear race.

Read wetin him talk
“I was shocked. I could not believe that he had the confidence to tell me he was even the one who gave her Indian hemp. My sister said they forced her to take the Indian hemp and two of them raped her on a chair in front of a shop.”“While we were arguing there, I luckily saw a patrol van of policemen from the Dopemu Police Division passing by and I quickly approached them and explained how my sister was raped.“The policemen came down from their vehicle and because the crowd of boys in front of the house were threatening, one of the policemen cocked his gun and they all fled.“But, I immediately grabbed the one who said he gave her Indian hemp to smoke (Osinubi) before he could escape. The police took him and we all went to the station"
Dey don carry the girl go hospital for Mirabel Center wey dey for the Lagos State University Teaching Hospital (LASUTH) for treatment sha.

Previous
Next Post »

Featured Video