Readam here; King Sunny Ade don come out dey say im no get any Crush ontop Onyeka Onwenu



King Sunny Ade the Juju music legend don comout dey say wetin people dey talk na lie say him no get any crush ontop Onyeka Onwenu say their relationship na professional one.


In talk this one wen im dey talk about im 7th birthday for press parley. im say that song wey she and onyeka sing wey dem title "Wait For Me", say the collabo na to send message give the youth dem. 
im still say as him dey so he no fit marry another wife.
Read weti him talk “Haba! How can I take another wife? Is that a curse or are you praying for me? I am not ready for any new wife.”


Sunny Ade still talk about how im birthday go be for this year.

Read wetin him talk.

“My birthday celebration is usually a one-week affair. But this year’s birthday is different; the celebration will go on till the end of the year.”
“I started the celebration with special prayer from the general overseer of my Church, Pastor (Enoch) Adeboye."
"Later this month, there will be a gospel music concert in my home in Ondo. And on my birthday, which is on September 22, my children will celebrate me."
"I will also visit orphanages. There are so many activities lined up. I belong to well over 70 clubs and each of this club wants to celebrate me. But the grand finale will come sometime in October with a concert where so many foreign artistes will perform,” 
Onyeka and Sunny Ade



Previous
Next Post »

Featured Video