You won be Expert for Event Management and Decoration? Oya Cllick here mek you Enrol for Tessy Academy



Hand work na something wey go mek you your own boss, na something wey go put food for your table, and as Naija dey go so, everybody need to put hand for something wey go bellefulam. na better hand work every body dey look for sha. Nayim mek Tess Academy don release this Ogboge Traning inside our Obodo Naija where you go learn and become Expert for Event Management and decoration
                      

You don dey think of hand work wey you go love to learn? You won be professional  Event planner and decorator? you won be your own boss?

Oya Register for Events Memoire with Tessy Academy mek you learn Event management and decoration This September-October as Tess Academy go mek sure say you learn every every wey concern Events Management and decoration.

Things wey Tessy Acedemy go give you for this Ogboge training na
*Complete course package
*Instructors with Industry experience                                                        
*Hands on training (100% Practical)
*Mentorship from EVENT MEMIOR
*3-6 Months on field training 
*Certificate 
And plenty plenty things wey Tessy Academy go give for this Training.
For more Info
call this Lines
Call- 08057817829
         08036096822
Or you fit reach them for
Follow for  Instagram for @eventsmemoir 

                                     



Previous
Next Post »

Featured Video